musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - SOUL - YARDEN - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Soul letra
Spiritual
She gimme detty whine
Wey make a man fit to soji (to soji)
She telling me to go
But she no fit go away (she no fit go away)
Wetin she gimme chop
My guy walahi e no funny (funny)
And I no go fit to lie
I swear you dey make my day, my day, day, day
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
Tell me wetin you gimme chop
I want to know
Tell me wetin you gimme chop
I want to know
'Cause e dey hit me for my head
Dey hit me for my body and soul (I wan know)
Tell me wetin you gimme chop
I want to know
Shey you do me jazz, can't ignore
I don dey fall, I no fit stand
Make I give you love
Take you place you never been before
If you give me chance
Take you to France and singapore
'Cause I dey manya for your love, for your love
(Ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know)
(Ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know), tell me make I know
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
Tell me wetin you gimme chop
I want to know
Tell me wetin you gimme chop
I want to know (please, I want to know)
'Cause e dey hit me for my head
Dey hit me for my body and soul
Tell me wetin you gimme chop
I want to know
Tell me what you do, I want to know (ah-ah, ah-ah, tell me what you do, I want to know)
Tell me what you do, I want to know (ah-ah, ah-ah, tell me what you do)
Tell me what you do, I want to know (I want to know)
Yarden - Letras
top 30 músicas
©2003 - 2026 - musicas.mus.br